Back to Top

Yung Izii - Hard Guy Lyrics



Yung Izii - Hard Guy Lyrics
Official




Hard Guy
Hard Guy
I no be small pikin
But you care about likes and follow back button
Hard Guy
Hard Guy
When you dey the club
But you texting mumsi make she buy you sub
Hard Guy
Hard Guy
Wey no fit love up
But you one dey cry if she one break up
Hard guy for no damn reason
Bad guy every season
Now you toast Amaka but she tell you no
Come dey tell all your guys she be olosho
Shes a gold digger and a f*cken hoe
If she open leg you for follow go
You just want to pop the bottle
Want to live the life
You want to showcase muscle
Hard guy no like mainland girls
Only alte or maybe island girls
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
Sister you be hard guy too
You go dey club you suppose dey school
Fine girl wey no know 2 times 2
This your body come be like 6 plus 2
Figure eight i relate
Serve it easy put it on a plate
Calculate then you activate
No be everything you must commentate
Hard girl Hard girl
Wey no like drama
Don't do boys only men with agbada
She be show stopper
Dey carry shoulder
She dey pop pills and marijuana
She wan be Life of the party
She wear only bra cos she be alte mami
If you no one spend money
Better leave her front she no go hear your story
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
The sound
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Hard Guy
Hard Guy
I no be small pikin
But you care about likes and follow back button
Hard Guy
Hard Guy
When you dey the club
But you texting mumsi make she buy you sub
Hard Guy
Hard Guy
Wey no fit love up
But you one dey cry if she one break up
Hard guy for no damn reason
Bad guy every season
Now you toast Amaka but she tell you no
Come dey tell all your guys she be olosho
Shes a gold digger and a f*cken hoe
If she open leg you for follow go
You just want to pop the bottle
Want to live the life
You want to showcase muscle
Hard guy no like mainland girls
Only alte or maybe island girls
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
Sister you be hard guy too
You go dey club you suppose dey school
Fine girl wey no know 2 times 2
This your body come be like 6 plus 2
Figure eight i relate
Serve it easy put it on a plate
Calculate then you activate
No be everything you must commentate
Hard girl Hard girl
Wey no like drama
Don't do boys only men with agbada
She be show stopper
Dey carry shoulder
She dey pop pills and marijuana
She wan be Life of the party
She wear only bra cos she be alte mami
If you no one spend money
Better leave her front she no go hear your story
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
You just want to live life
You just want to faaji
You want to be a bad guy
Always dey form hard guy
The sound
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Paul Otniel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Yung Izii



Yung Izii - Hard Guy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Yung Izii
Length: 3:33
Written by: Paul Otniel
[Correct Info]
Tags:
No tags yet