Hmmm
Hmmm
It's been a lotta critical
It's been a lotta critical
Hmmm
Yeh yeh
It's been a lotta critical
Stages of my life went thru its hypothetical
I know the journey was unbearable
It fit long but e can't deny , it's inevitable
And for the camera I pose
A brother wanna see another brother man broke
Lyrically bad you can never come close
Dem wan pull me down they wan make I die slow uwohh woohhh
The feeling is irrational
I've been tryna be a man but it's making me emotional
For the money I be animal
All these fake foes demma wanna eat me like a cannibal
Hmmm
I be steady sipping
The liquor dey burn e de hit me for my kidney
The Anxiety creeping
My dealer dey ring on my door when I need him
I need him
If e no be money oga
Make you no de call my number
Abeggi no dey call my cellular
Make you no de cast the matter
If e no be money oga
Make you no de call my number
Abeggi no dey call my cellular
Make you no de cast the matter
Chants
If e no be money oga forget
I dey give you clean dey do correct
Make oluwa take my life anytime when I leave money matter follow janet
If e no be money oga forget
I dey give you clean dey do correct
Make oluwa take my life anytime when I leave money matter follow janet
If e no be money oga
Make you no de call my number
Abeggi no dey call my cellular
Make you no de cast the matter
If e no be money oga
Make you no de call my number
Abeggi no dey call my cellular
Make you no de cast the matter