If you ask woman wetin she want
Alert!
Before she go fall in love
Alert!
All the make up wey dey her face
Alert!
Before she go call you honey
Alert!
Wetin woman want
Alert oo!
Alert!
Eply eply eh
Alert ooo!
Alert
Aza man understand o
Alert o!
Alert
Brother wey your transfer
Alert o!
Alert
Oya
Pura pam pam pam
I'm on my way to see okpeke
Okpeke Okpeke
I go chop I no go seke
Okpeke Okpeke
Oya baby make we selense
Okpeke Okpeke
Your body set e get package
Okpeke okpeke
If you give me kainkain
My body go jolof o
If you no wan dodorima
Body no go kpakam
My baby too sharp o
She feeling all my heart o
And she no be baby wey you go use money po po po
If you ask woman wetin she want
Alert!
Before she go fall in love
Alert!
All the make up wey dey her face
Alert!
Before she go call you honey
Alert!
Wetin woman want
Alert oo!
Alert!
Eply eply eh
Alert ooo!
Alert
Aza man understand o
Alert o!
Alert
Brother wey your transfer
Alert o!
Alert
Asa nwa biko nyem Nkwobi
Okpeke okpeke
Odinaka Chukwu say I get money
Okpeke okpeke
Chidera say I give am kpo kpo kpo
Okpeke okpeke
She say I dey press money like Don and Jazzy
Okpeke okpeke
Eruku jaye lo
They are plenty
Eruku jaye lo
They are plenty
To ba ni pe ka shawo jo
We are mighty
To ba ni pe ka shawo jo
We are mighty
Sekem sekem sekem
Pura pam pam
Sekem sekem sekem
Kri bi bi bam bam bam
Hee hee hee
Ice water
Sugar water
And Sapele water
Wetin woman want
Alert!