Uhmmm ohh ohh
Ah e ah e
Ah e ah e
Oh yeah, yeah
Ah e ah e
Jeje
If na song, I'll sing for you girl
If na dance, me go dance for you girl
And when I'm king, will you be the queen girl
And I go dey for you, you think na guardian angel
Shey you go wait or go do shina
Ife wa gbona, shoma jeko jina
Shey you go wait or go do shina
Ife wa gbona, shoma jeko jina
Eh, I go sing for your love eh
Do anything for your love eh
If na to die, I go live for the love eh
I go buy car for you, make the sun no dey shine for your body
Ololufe, please don't go (please don't go)
I go dey with you, if you dey with me oh ( I go dey with you, if you dey with me)
Ololufe, please don't go (please don't go)
I go dey with you, if you dey with me oh (I go dey with you, if you dey with me )
(Mana e e)
Everything na jeje (Na jeje oh)
Our love na jeje (jeje)
Even this life sef na jeje (Na jeje oh)
Take am easy (jeje)
Take am jeje
Everything na jeje (Na jeje oh)
Our love na jeje (jeje)
Even this life sef na jeje (Na jeje oh)
Take am easy (jeje)
Take am jeje
If you give me my girl
Aswear me no go leave you
If you give me my jeje
Me sef go give you jeje (jeje)
Baby girl don't leave me
Wetin i do wey you wan leave me
Can I see your mama, wanna tell her how much I love ya
My daddy must hear of this
Say na you dey bring me peace
If you leave my heart go cease
Truth be told, na you I miss
My mummy must hear of this
Say na you dey bring me peace
If you leave my heart go cease
Truth be told, na you I miss
Ololufe, please don't go (please don't go)
I go dey with you, if you dey with me oh ( I go dey with you, if you dey with me)
Ololufe, please don't go (please don't go)
I go dey with you, if you dey with me oh (I go dey with you, if you dey with me )
(Mana e e)
Everything na jeje (Na jeje oh)
Our love na jeje (jeje)
Even this life sef na jeje (Na jeje oh)
Take am easy (jeje)
Take am jeje
Everything na jeje (Na jeje oh)
Our love na jeje (jeje)
Even this life sef na jeje (Na jeje oh)
Take am easy (jeje)
Take am jeje
Malo, jo baby malo
You know that I love you,
Cannot do without you, my baby
Malo, jo baby malo
You know that I love you,
Cannot do without you, my baby
Shey you go wait or go do shina
Ife wa gbona, shoma jeko jina
Shey you go wait or go do shina
Ife wa gbona, shoma jeko jina
Eh, I go sing for your love eh
Do anything for your love eh
If na to die, I go live for the love eh
I go buy car for you, make the sun no dey shine for your body
Ololufe, please don't go (please don't go)
I go dey with you, if you dey with me oh ( I go dey with you, if you dey with me)
Ololufe, please don't go (please don't go)
I go dey with you, if you dey with me oh (I go dey with you, if you dey with me )
(Mana e e)
Everything na jeje (Na jeje oh)
Our love na jeje (jeje)
Even this life sef na jeje (Na jeje oh)
Take am easy (jeje)
Take am jeje
Everything na jeje (Na jeje oh)
Our love na jeje (jeje)
Even this life sef na jeje (Na jeje oh)
Take am easy (jeje)
Take am jeje
Na jeje ooo..
Jeje
Na jeje oooo
Jeje