Yhugee baby ooooh
Tori oo tori ooo
Ohh yehhh oh yeah
I no care for this life wey I come before
I no send God make he create me I fall before
I still stand
Me I dey
Me i carry my own
I go sing till I comot for heavens gate
I say
Me I'm a bad man
And I send nobody
I've been living life in hell since I came so bloody
You know say everything wey I say
I stand aligned and man's always feeling ready
I Dan go through many things I no fit explain
Mama cry sotey me i no fit explain
Man cry sotey me i no fit explain
Man almost die Omo
Me i no fit explain
Now you Dey see me now Dey shine you wan Dey back bite me
God punish you
Your mama and your papa too
You no know Wetin me i dan go through
For the life wey me i dey omo na 442
Omo na 442
I dan sleep for the street
I dan beg for food
Many things I dan do wey you no fit fulfill
For this life me I struggle
I end up in success
Now you wan Dey dull me
God punish you
I go dey grind till I die
No go dey whine me
Even if I enter corpse
My name e go shine
I no dey like make anybody come Dey dull me
For my grave I go wear gold for my neck
You no Dey understand the kind money?
Money wey go plenty like say me I Dey on journey
Journey of no mercy
I go kill anybody wey come my way
Try say he wan test me
You no Dey know the kind thing I dan see
Bad boy thing from genesis
Revelation no fit show you everything my eyes Dan see
Omo ma my nemesis
Na so I Dey
I Dey dey grind
I Dey dey cry for my mind but I Dey smile
You no fit understand the things wey i dey try
But if you come close
Omo you go baa
Cause I strong pass you
This life is mine
Me and you no fit enter the same trouser guy
If you enter my shoe Omo I swear to God
You go cry sotey you go kpai
This is real life story man
When it's time it's gon to be time
Take it slowly man
Nothing so sup if you no bop
But If you no bop,
Something go sup
So make sure you're always at the top