Enter alati shutdown sanko
2014 you know how the thing go
2020 many don go
Where dem go
Me I nor know
Dsc sch 1 na me I go
Who no know ekugbe
That person no go
Usain Bolt
That boy Dey run oo
First or second back to back oo
Urhobo college nai me I go
You nor be the best oniovo no go
Every Wednesday urhobo college
Ac canada akaba dey knack am
Every Wednesday urhobo college
Kugbere bar akaba dey knack am oo
Wooh woooo
Emo udu we shutdown oo
Things dey sup for udu road
Things dey play for udu road
If I tell you wetin sup for udu road
Fine fine kele dey for udu road
Things dey sup for udu road
Things dey play for udu road
Smart smart boys dey for udu road
Things dey play for udu road oo
We party and shutdown
We living the good life ooo
We hustle we stay woke
To keep up the good life oo
The only competition wey we get
Na who go dance pass ooo
Woooh wooo
Things dey pain me
No fit talk ooo
Who go hear me
Only God ooo
Lost some homies to color o
Some na red
Some na black oo
Abi na blue
Maybe na yellow
Last last eje na jovuovo
Shel shel oyin avwor shi dsc
Share update emo na di benz e
Shel shel oyin avwor shi dsc
Share update emo na di benz e
Eyooo
The hustle and struggle
Na to leggo poverty oo
The only competition
Wey we get oniovo
Na who go dance pass oo
Wooh woo
Things dey sup for udu road
Things dey play for udu road
If I tell you wetin sup for udu road
Fine fine kele dey for udu road
Things dey sup for udu road
Things dey play for udu road
Smart smart boys dey for udu road
Things dey play for udu road oo
We party and shutdown
We living the good life ooo
We hustle we stay woke
To keep up the good life oo
The only competition wey we get
Na who go dance pass ooo
Woooh wooo
Udu road
Udu road
Udu road