Back to Top

Vicki D - Mede kuku Lyrics



Vicki D - Mede kuku Lyrics




Omosikator Kpoki
If my money touch you baby I say you go fresh
When my body touch your body i say you go melt
You get market if I advertise ahm you go sell
Me myself I know wetin you do me be like swell
Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo
Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo

It's what it is sometimes ye ye
It's what it is sometimes

It's what it is sometimes
E be like e be sometimes
No be every bread wey you get you slice
Baby calm down
It's what it is sometimes
E be as be sometimes
No be every bread wey you get you slice
Baby calm down ye
Medekuku nawo
Omoge don't stress me medekuku nawo
Medekuku nawo
Omoge don't stress me medekuku nawo

This one no be touch and follow
I ready give you money from my kolo
Dash you all my owo
My love e no be iberubojo
This one no be touch and follow
I ready give you money from my kolo
Dash you all my owo
My love e no be iberubojo baby

(Vicki D no dey disappoint o
Every beat dia this guy go touch be banger wow!!!)

Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo
Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo

You say how much be my kolo
Something like Davido
Na something like baba iyawo jagaban Jeffy Bezos
If I show you you go go low
If I show you you go follow me
All your shakara na nothing
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Omosikator Kpoki
If my money touch you baby I say you go fresh
When my body touch your body i say you go melt
You get market if I advertise ahm you go sell
Me myself I know wetin you do me be like swell
Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo
Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo

It's what it is sometimes ye ye
It's what it is sometimes

It's what it is sometimes
E be like e be sometimes
No be every bread wey you get you slice
Baby calm down
It's what it is sometimes
E be as be sometimes
No be every bread wey you get you slice
Baby calm down ye
Medekuku nawo
Omoge don't stress me medekuku nawo
Medekuku nawo
Omoge don't stress me medekuku nawo

This one no be touch and follow
I ready give you money from my kolo
Dash you all my owo
My love e no be iberubojo
This one no be touch and follow
I ready give you money from my kolo
Dash you all my owo
My love e no be iberubojo baby

(Vicki D no dey disappoint o
Every beat dia this guy go touch be banger wow!!!)

Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo
Medekuku nawo medekuku nawo
Medekuku nawo

You say how much be my kolo
Something like Davido
Na something like baba iyawo jagaban Jeffy Bezos
If I show you you go go low
If I show you you go follow me
All your shakara na nothing
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Efetobore Obodoruku
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vicki D



Vicki D - Mede kuku Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Vicki D
Language: English
Length: 2:33
Written by: Efetobore Obodoruku

Tags:
No tags yet