Oh my girl my padi oh
Sinless stainless body
Padi wey me get o padi wey dey sweet my body oh
I never know say you sef don too sabi
Oh my girl yo I realized
And come again make we for dey alright
If you like me talk am time no dey wait for me
Oh my girl don dey do man bad o
Do my best she suppose be mine o
Tuesday suppose to be my blessing
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na padi mi wey dey do me wayo wayo
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na padi mi wey dey do me wayo wayo
Oh my girl my padi oh
Say no dey do this jonzing on me oh
Mana say hustle go come and hustle follow go
Miss me talk am make we carry dey go
Why you come dey do like say you too sabi oh
Stay stay stay you said no
Do the play you tell me say no
Padi wey me get oh why you come dey do me ojoro ojoro ojoro ojoro
Stay stay stay you said no
Do the play we me you said no
Padi wey me get oh why you come dey like ojoro ojoro ojoro ojoro
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na padi mi wey dey do me wayo wayo
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na padi mi wey dey do me wayo wayo
Timpec yea yea uh
Na padi me wey dey do me wayo