Oluwababy leleyi o
Hey hey
One baddie no be for one man wey broke, One puna plenty user baby you no Dey try oh
You no Dey try oh, you no Dey try oh
And at the same time one puna no Dey reach rich man, if dem never carry olosho their mind no Dey rest oh
Awon loma npe ni rosco, na them dem Dey call rosco
Fine girl wanna marry big boys, big boys just catching fun, after party shey e ma gbe mi lo
It's a night stand, mo de ma sere gan
Shey you like what you see
Make I wide my leg, send you my aza
Tomorrow I go use celofin
Carry watin Dey my body commot, iyen lo da
E wo aye bo shen lo
Eyin Omo isenyi oh
Outsider lomo yen
Eyin Omo isenyi oh
Jubadi fun mi, make I send you my raba
Eyin Omo isenyi oh
Nibo laye yi nlo
Eyin Omo isenyi oh
E ko so aye di awamailo
I don see small boy wey Dey complain
Oun pariwo mio to gba bail
Dem never twale me for busstop
Dem never call me hot hot
Hottie hottie
Oun kanju, oun kanju, oun kanju
Shomo para para Omo ton binu
Otipe baba ofe gbo'se t'odaju
Tomo oro ba ti gbowo lo ma daju
Big boys go Dey upgrade
Fine girls go Dey updating
Hookup ko de gba bail
Omo oro fe gbo'mo meji
Eyin Omo isenyi o
Shey e de le logbayi o
Pelu awon iwa yio
Eyin Omo isenyi oh
Eyin Omo isenyi oh
Outsider lomo yen
Eyin Omo isenyi oh
Jubadi fun mi, make I send you my raba
Eyin Omo isenyi oh
Nibo laye yi nlo
Eyin Omo isenyi oh
E ko so aye di awamailo
Eyin Omo isenyi o
Eyin Omo isenyi o
Eyin Omo isenyi o