Back to Top

Tibiebi - Blame On Me Lyrics



Tibiebi - Blame On Me Lyrics
Official




Hey hey, hey hey
Biebi leleyi o
Visions on visions
Dem prophesying
About blessing that's coming
While some criticizing
What don't kill teach a lesson
I work harder no stressing
So every disappointment is a blessing
I keep waiting blessing
So I put my hope on God
You know broke days are bored
And for my face e Dey long
Mofe ma ba won sope bad days are gone
Omo maye ni o duro
Awon Padi mi o riro
Hennessy lo kun ro mi yo
Tani mofe fi ejo mi ro o
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
Life is not about who get pass
And it's not about who get mouth
Life no get formula no tactics
Omo iyami sho gbomi
Watin some people do Ton de jelo
Some people go run am wa De jabo
Orimi lemi bo mo de jelo
Shoye!!! Shoye
So I put my hope on God
You know broke days are bored
And for my face e Dey long
Mofe ma ba won sope bad days are gone
Omo maye ni o duro
Awon Padi mi o riro
Hennessy lo kun ro mi yo
Tani mofe fi ejo mi ro o
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
Who get pass
Who get mouth
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Hey hey, hey hey
Biebi leleyi o
Visions on visions
Dem prophesying
About blessing that's coming
While some criticizing
What don't kill teach a lesson
I work harder no stressing
So every disappointment is a blessing
I keep waiting blessing
So I put my hope on God
You know broke days are bored
And for my face e Dey long
Mofe ma ba won sope bad days are gone
Omo maye ni o duro
Awon Padi mi o riro
Hennessy lo kun ro mi yo
Tani mofe fi ejo mi ro o
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
Life is not about who get pass
And it's not about who get mouth
Life no get formula no tactics
Omo iyami sho gbomi
Watin some people do Ton de jelo
Some people go run am wa De jabo
Orimi lemi bo mo de jelo
Shoye!!! Shoye
So I put my hope on God
You know broke days are bored
And for my face e Dey long
Mofe ma ba won sope bad days are gone
Omo maye ni o duro
Awon Padi mi o riro
Hennessy lo kun ro mi yo
Tani mofe fi ejo mi ro o
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
No one to save me
If I put my matter on table
Dem go put the shame on me
Dem go put the blame on me
Who get pass
Who get mouth
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tibiebi Yeye
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tibiebi



Tibiebi - Blame On Me Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Tibiebi
Language: English
Length: 2:21
Written by: Tibiebi Yeye
[Correct Info]
Tags:
No tags yet