Back to Top

Satty C - Agbaluku Lyrics



Satty C - Agbaluku Lyrics
Official




Everyday I Dey pray to Jah
Baba Gbemiga oo
Shay bi Na same nigga
All the way from agbaluku o
Ama straight leader
When I sing demma spray me Kpa o
Shay bi na same nigga
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Ona ilu mi jin
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Omo na different story
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Where I come from bedbug suck me well well o
Where I come from Omo Lon wa nkan tomo feje o
Where I come from many people na Eleje o
Where I come from lifey show me pepe o
But na who I go blame
If I no make am na Gobe
Name the prize I go pay
Who tell you say i Dey play
Omo I no Dey play eeh
I'm too hard like costey
So Expensive like cocaine
Otipe no be today
Wey i Dey fast I Dey pray
Everyday I Dey pray to Jah
Baba Gbemiga oo
Shay bi Na same nigga
All the way from agbaluku o
Ama straight leader
When I sing demma spray me Kpa o
Shay bi na same nigga
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Ona ilu mi jin
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Omo na different story
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku
Won lomo yen sabi gan
Omo momu gari gan o
Bere lowo sarafa
Ode le Bere lowo Gani gan
Won lomo yen sabi gan
Omo momu gari gan o
Bere lowo sarafa
Ode le Bere lowo Gani gan
Ama different boy
Different voice
Different god
I make ah different choice
If you don't know me
Now you don know me
Real life star Omo ton Royin
I don face am brother don't hate me o
Gbogbo oro ko malo lesi o
I work harder I no lazy
Omo me I no lazy o
Everyday I Dey pray to Jah
Baba Gbemiga oo
Shay bi Na same nigga
All the way from agbaluku o
Ama straight leader
When I sing demma spray me Kpa o
Shay bi na same nigga
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Ona ilu mi jin
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Omo na different story
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Everyday I Dey pray to Jah
Baba Gbemiga oo
Shay bi Na same nigga
All the way from agbaluku o
Ama straight leader
When I sing demma spray me Kpa o
Shay bi na same nigga
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Ona ilu mi jin
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Omo na different story
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Where I come from bedbug suck me well well o
Where I come from Omo Lon wa nkan tomo feje o
Where I come from many people na Eleje o
Where I come from lifey show me pepe o
But na who I go blame
If I no make am na Gobe
Name the prize I go pay
Who tell you say i Dey play
Omo I no Dey play eeh
I'm too hard like costey
So Expensive like cocaine
Otipe no be today
Wey i Dey fast I Dey pray
Everyday I Dey pray to Jah
Baba Gbemiga oo
Shay bi Na same nigga
All the way from agbaluku o
Ama straight leader
When I sing demma spray me Kpa o
Shay bi na same nigga
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Ona ilu mi jin
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Omo na different story
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku
Won lomo yen sabi gan
Omo momu gari gan o
Bere lowo sarafa
Ode le Bere lowo Gani gan
Won lomo yen sabi gan
Omo momu gari gan o
Bere lowo sarafa
Ode le Bere lowo Gani gan
Ama different boy
Different voice
Different god
I make ah different choice
If you don't know me
Now you don know me
Real life star Omo ton Royin
I don face am brother don't hate me o
Gbogbo oro ko malo lesi o
I work harder I no lazy
Omo me I no lazy o
Everyday I Dey pray to Jah
Baba Gbemiga oo
Shay bi Na same nigga
All the way from agbaluku o
Ama straight leader
When I sing demma spray me Kpa o
Shay bi na same nigga
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Ona ilu mi jin
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku o
Agbaluku o
Omo na different story
Agbaluko o
Agbaluku o
All the way from agbaluku
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Moses Adewumi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Satty C



Satty C - Agbaluku Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Satty C
Language: English
Length: 3:12
Written by: Moses Adewumi

Tags:
No tags yet