Back to Top

Quexkid - YOLO Lyrics



Quexkid - YOLO Lyrics
Official




Ki lo'n sor
Omo ope jaye lor non stop
Nothing eyes never see sho'n gbor
The money never reach I want more
No long talk
Man no fit dull
T'owo yen ba de wo'n ma gbor
So we still DÊY grind to the top
All for the bad shey you know omo ogbon
All on GOD
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Up up way we go
Man no fit go low
Them dey think say I go tire I no fit Soro
Up up way we go
Man no fit go low
Mi o waye mo ya this life is shot life is yolo
I no DÊY wish person bad for my life
Na Wetin I go chop I dey find
K'owo shati pey make me sef DÊY gallant
I no wan DÊY beg another man for raba aahah
The money sweet if you really get
Life wey I come I no want no stress
Omo to'n pawo na en go fit flex
If you Dey judge me I no really send
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Up up way we go
Man no fit go low
Them dey think say I go tire I no fit Soro
Up up way we go
Man no fit go low
Mi o waye mo ya this life is shot life is yolo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ki lo'n sor
Omo ope jaye lor non stop
Nothing eyes never see sho'n gbor
The money never reach I want more
No long talk
Man no fit dull
T'owo yen ba de wo'n ma gbor
So we still DÊY grind to the top
All for the bad shey you know omo ogbon
All on GOD
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Up up way we go
Man no fit go low
Them dey think say I go tire I no fit Soro
Up up way we go
Man no fit go low
Mi o waye mo ya this life is shot life is yolo
I no DÊY wish person bad for my life
Na Wetin I go chop I dey find
K'owo shati pey make me sef DÊY gallant
I no wan DÊY beg another man for raba aahah
The money sweet if you really get
Life wey I come I no want no stress
Omo to'n pawo na en go fit flex
If you Dey judge me I no really send
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Tell me where you Dey
When I dey grind for my pay
Many things mi o ley shalaye
Far from home mo ti sa ni le
Up up way we go
Man no fit go low
Them dey think say I go tire I no fit Soro
Up up way we go
Man no fit go low
Mi o waye mo ya this life is shot life is yolo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: AYOMIDE QUAM
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Quexkid



Quexkid - YOLO Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Quexkid
Language: English
Length: 2:14
Written by: AYOMIDE QUAM
[Correct Info]
Tags:
No tags yet