It's preshy eiz baby
Sireyah
Gbemi trabaye oluwa
Gbemi trabaye
Funmi NI blessings ti MI o le shalaye
Gbemi trabaye EH....
Everyday I dey pray
Oluwa abeg show me the way yea
Make you bless my day
No let my hustle be in vain yea
Everyday I dey pray, oluwa abeg bless my day yea
NA your hand I dey
Baba je KI korede yea
I no won be like my neighbor wey hustle yet e never make am
I no won be like papa obinna
Wey hustle yet him never make am
Baba NA your hand I dey EH
Make you show me way eeh
NA your hand I dey EH
Oluwa bless me ooh
Oluwa bless me ye
Oluwa lift me ooh
Oluwa bless me ye
Make you favour me ooh ye
I dey do my best
I dey leave the rest
I dey do my best
Unto you lord I leave the rest
Oluwa bless my voice
As I dey sing make e no turn to noise
Make you bless my voice oh
As I dey sing make e no turn to noise eeh
I don't mean to be greedy
I don't mean to be stingy yea
But bless my pockets make me self bless my papa pockets yea
Bless my mama pockets
Baba give to the needy man
I won help my fellow man
Like a super man
Oluwa bless me ooh
Oluwa bless me ye
Oluwa lift me ooh
Oluwa bless me ye
Make you favour me ooh
Oluwa bless my voice ooh
As I dey sing make e no turn to noise ooh
I dey do my best ooh
Unto you lord I leave the rest oh
(Woooo oh ohooooo)
Gbemi trabaye
Gbemi trabaye
Funmi NI blessings ti MI o le shalaye
Gbemi trabaye EH
Gbemi trabaye oluwa
Gbemi trabaye
Funmi NI blessings ti MI o le shalaye
Gbemi trabaye EH
It's a spiritual something yee
(Spiritual)
Sireyah