Back to Top

PerryMetals - Loving Rotation Lyrics

PerryMetals - Loving Rotation Lyrics

Omoge na PerryMetals
Yeah yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
PerryMetals baby o yeah
Oh na na yah

Amina I wanna give love
You fine like Cinderella
Fit to die for your ukwu
Say you fit be food
I chop you like cemovita

My baby my baby
Me abeg you Jowo
Open your door make I enter oh
Girl I no go do you wayo oh no
Cause I want to show you some love baby o

Omo make you sarewale
Make you Dey my loving rotation
You remember the time I dey for wale wale make my thing Dey standing novation
Omo But if you no go sarewale
Then make you Dey my loving rotation
You remember the time I dey for wale wale make my thing Dey standing novation oh no no

I don't know why you no wan come my place
You Dey do this kind thing
You Dey do me some way eh
Before before you Dey come to my place
We Netflix and chill oh my Babe
See oh my oh my oh my Babe
You know my sika no like no like dede
Abena come Dey do pepe ri pepe
Wey her body come fine o
Make I craze craze
Make me run o
Kilome kilometres
Why you come Dey make me run kilometres
Anytime wey I see you with those big guys
Me I no go ever follow make I give chance
Kilome kilometres
Why you come Dey make me run kilometres
But anytime wey I see you with those big guys
Odo oh no

Omalicha gini ki choro
But she no need no body
She tell me if I leave her she's not common
If I do she tell my mummy

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: francis perry okeke, T.L Mint Beatz
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: PerryMetals

PerryMetals - Loving Rotation Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: PerryMetals
Language: English
Length: 2:46
Written by: francis perry okeke, T.L Mint Beatz
[Correct Info]
Tags:
No tags yet