Back to Top

Major Kay - Worry Me Lyrics

Major Kay - Worry Me Lyrics

Over the fence, see my eyes turn red
Not taking offense, over here it is common sense
See i've been on my way
Running even cheater couldn't catch my pace
When it is my pay day
Na the only time, you dey show your face

Chilax
Shawty wan dey pack my Jordan
E maka, Madam
You go tell me when you turn my mama

Why o, why o, why o
Wayo wayo wayo, you do me wayo
Na the last time o, me I go bag and go

You dey worry me
You dey worry me
Many kasala your matter don carry me
See all the yawa wey
All the yawa wey, even blind man too can see

And we dey go, we dey cruise
From Mowe to Soweto
And we dey move, we dey groove
From Mowe to Soweto

E dey worry worry worry worry me
E dey worry me
Many shege wey man eyes don see for the economy

E dey worry worry worry worry me
E dey worry me
Many shege wey man eyes don see for the economy

Hmmm hmmmmm

As the matter dey go
Many kind things wey me I no know
Some kind things wey me I for talk
Wear mantle sit down dey chop (uhhuh uhhuh)

Jagaban
E mi lo kan, omo taliban
Shey na the banny you dey talk about
Nothing wey humans no dey talk about
Dem no dey talk about

Fa la la la
She made me screaming La ba di bi da bi do
Me I don tell am, no be mini mani mo
Me and you know say na me dem dey call for show

Folake
Aisha sho ma wa la le
One of dem say make I do ba le
That kind thing I no do again
Me I no do again

E dey worry worry worry worry me
E dey worry me
Many shege wey man eyes don see for the economy

E dey worry worry worry worry me
E dey worry me
Many shege wey man eyes don see for the economy
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kelechi Ibenyenwa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Major Kay

Major Kay - Worry Me Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Major Kay
Language: English
Length: 3:21
Written by: Kelechi Ibenyenwa

Tags:
No tags yet