(Baby don't shy away)
(We fit go holiday)
I swear nobody, nobody
Swear nobody should know
Fly her to Paris, Italy
And go straight back to home
And I never fall in love on a usual
But I'm falling in love
Ye
And I don't wanna let this go
No be me wey go dey shalaye
Me I want to sip rosé o
Shey you go dey follow me to pop rosé
Come straight into my night party o
She say she go follow me to fly Paris, why I no go fly Paris
Till the early momo, this na night vigil
Make you sha pray for me o
And anytime wey you dey do me o
E just be like water dey carry me go
As you do me this, make you do that thing o
Wetin you do just dey ginger me o
I no like stress, so no stress me o
E just be like water dey carry me go
As you do me this, make you do that thing o
Wetin you do just dey ginger me
So no stress me ah
Make you do that thing o
So no stress me ah
Give me something wey go ginger me
So no stress me ah
Make you do that thing o
So no stress me ah
Give me something wey go ginger me
Mamacita, I wanna fly you around the world
Imaranma, chica bonita
The only one wey fit light my torch
Swear to Jah you're my type
Any, anything wey you want I go buy
And I can move mountains for you baby
If you give me chance I go dey, I go dey, I go dey, I go dey
No be me wey go dey shalaye
Me I want to sip rosé o
Shey you go dey follow me to pop rosé
Come straight into my night party o
She say she go follow me to fly Paris, why I no go fly Paris
Till the early momo, this na night vigil
Make you sha pray for me o
And anytime wey you dey do me o
E just be like water dey carry me go
As you do me this, make you do that thing o
Wetin you do just dey ginger me o
I no like stress, so no stress me o
E just be like water dey carry me go
As you do me this, make you do that thing o
Wetin you do just dey ginger me
So no stress me ah
Make you do that thing o
So no stress me ah
Give me something wey go ginger me
So no stress me ah
(No stress me o, baby no stress me o)