Wait
Make I take my last drag yeah
Before I take one sip
You Can't relate
Wetin I don see for this music wey I dey
If I was sleeping for way too long
Wake me up I got to sing my song
If I was holding on to the gun
Could you still tell me I still belong yeah yeah...
I been down
I Been down
Got my head off on the ground
But this people no wan leave me
They wan see me for the ground
We go rise
We go elevate so high to the cloud
We go dey alright, We go dey alright
We go fly we go fly so very high
We go shine so bright like a Diamond in the sky
We go, fight hard we dey stand we no dey hide
We go, die hard till these music come alive
I been down
Many people wey follow me come
Them go over board but I'm standing strong
Them shooting their shot but bad man dey dodge
Bad man dey dodge
I be commando
Them cover the road you put me on hold
Put me on hold, I no catch cold
I be the actor so na them be boss
I'm getting my goals
I'm getting goals yeah yeah
You put me fire
Put me on fire
I was on the light
But You put me fire
Put me on fire