Back to Top

Kroxx - AH Lyrics



Kroxx - AH Lyrics
Official




Na so she pull up for doormat
She say she luv me very much
Say make I no tell anybody
Say she ah givey me the body
She reassured me say
The baby up to sumthin
Bad guys she ah nutty
She wan Put me on a long tin
Tell me why she wan put me on a long tin
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Shayo wa
Barcadi ni wa
Shey You wan slow abi
Shey you wan fast
Onyeoma
She Dey wonder
She ah wonder
How I dey do am so fast
Everything Abundant
Ice in the cognac
I see the wonders
Wey your body do
Anytime you wan dance
Gimme one dance
Compare and contrast
For egelege them no Dey carry cutlass
I'm in luv with this rubbery bands
If no be bag then you get a rebound
Boy you know say I don loose
All of my screw for the lungu
You go choose
The kind of cruise you wan do
I never do
All the things wey me sef I wan do
I no be Jew
I no be person you go humble
I no dey loose and
E no dey hard me make I tumble
I never use all the power them gimmie for jungle
And if you snooze you go loose
Na you them go tumble
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Shayo wa
Barcadi ni wa
Shey You wan slow abi
Shey you wan fast
Onyeoma
She Dey wonder
She ah wonder
How I dey do am so fast
Everything Abundant
Ice in the cognac
I see the wonders
Wey your body do
Anytime you wan dance
Na so she pull up for doormat
She say she luv me very much
Say make I no tell anybody
She she ah givey me the body
She reassured me say
The baby up to sumthin
Bad guys she ah nutty
She wan put me on along tin
Tell me why she wan put me on a long tin
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Na so she pull up for doormat
She say she luv me very much
Say make I no tell anybody
Say she ah givey me the body
She reassured me say
The baby up to sumthin
Bad guys she ah nutty
She wan Put me on a long tin
Tell me why she wan put me on a long tin
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Shayo wa
Barcadi ni wa
Shey You wan slow abi
Shey you wan fast
Onyeoma
She Dey wonder
She ah wonder
How I dey do am so fast
Everything Abundant
Ice in the cognac
I see the wonders
Wey your body do
Anytime you wan dance
Gimme one dance
Compare and contrast
For egelege them no Dey carry cutlass
I'm in luv with this rubbery bands
If no be bag then you get a rebound
Boy you know say I don loose
All of my screw for the lungu
You go choose
The kind of cruise you wan do
I never do
All the things wey me sef I wan do
I no be Jew
I no be person you go humble
I no dey loose and
E no dey hard me make I tumble
I never use all the power them gimmie for jungle
And if you snooze you go loose
Na you them go tumble
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Shayo wa
Barcadi ni wa
Shey You wan slow abi
Shey you wan fast
Onyeoma
She Dey wonder
She ah wonder
How I dey do am so fast
Everything Abundant
Ice in the cognac
I see the wonders
Wey your body do
Anytime you wan dance
Na so she pull up for doormat
She say she luv me very much
Say make I no tell anybody
She she ah givey me the body
She reassured me say
The baby up to sumthin
Bad guys she ah nutty
She wan put me on along tin
Tell me why she wan put me on a long tin
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
Ahh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Christopher Nosike
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kroxx



Kroxx - AH Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: Kroxx
Language: English
Length: 2:43
Written by: Christopher Nosike
[Correct Info]
Tags:
No tags yet