Mmh, shade, yeah yeah
Shade oh
Shade, yeah yeah (shade)
Yeah
With your low waist oh, girl you sabi you go make a man craze
This your bodi wey dey scatta my brain, yeah yeah (yeah, yeah)
E de scatta my brain
(yeah)
Baby whine, come closer, make you no dey do me like say (ahn)
You no wan my pana, drive me insane yeah yeah
Your mata e go drive me insane, yeah (ooh)
Make me para (para)
For my medula (ahn)
Omo para (para)
Wey you don de form?
Make me para (para)
For my medula (ooh)
Oya para (wey you don de form?)
With your low waist oh, girl you sabi you go make a man craze
This your bodi wey dey scatta my brain, yeah yeah (yeah, yeah)
E de scatta my brain
(yeah)
Baby whine, come closer, make you no dey do me like say
You no wan my pana, drive me insane yeah yeah
Your mata e go drive me insane, yeah
Make me para (para)
For my medula (ahn)
Omo para (para)
Wey you don de form?
Make me para (para)
For my medula (ooh)
Oya para, wey you don de form? (ahn)
Why you de do me like so?
She just dey play me wey she callin' my phone, yeah
Ahn, me I no fitu conform (osha)
Make you no holla when you needin' some more
Cos your time is up
(You fit stay anoda man place)
Yeah, yeah
Got me so f*cked up
Omo why you don de do me like this?
Yeah, yeah
With your low waist oh, girl you sabi you go make a man craze
This your bodi wey dey scatta my brain, yeah yeah (yeah, yeah)
E de scatta my brain
(yeah)
Baby whine, come closer, make you no dey do me like say (mhm)
You no wan my pana, drive me insane yeah yeah
Your mata e go drive me insane (drive me insane)
Yeah, yeah, yeah, yeah
Mhm, Mhm, yeah yeah (yeah)
Mhm, Mhm, yeah yeah (yeah)
Mhm, Mhm, yeah yeah (yeah)
Mhm, Mhm, yeah
(Make me para) ahn
(For my medula) ahn
(Omo para) eh
(Wey you don de form?)
(Make me para) ahn
(For my medula) ahn
(Oya para) eh
(Wey you don de form?)
(oh oh)