Back to Top

KojoBa - JEKELE Lyrics

KojoBa - JEKELE Lyrics
Official

(Yeah, yeah, yeah, yeah)
You don sabi
(Kojoba)
Yeah eh
(scatting)
(Okay, stop)
Ke ke ke ke
Enta di place, dem dey look my way
Onto di next, I no go sempe
Jekele, jekele, jekele-le ah
Ah yeah, ah yeah
24/7 I go fit chase
Way man dey work e go make man craze
Make all di gyaldem dey move their waist, baby
Oya, oya, oya
Make you listen oh
Chale
Listen well, well, well
Make we go, cos
Me I no dey joke, ah
Drop one or two bangers, call me Kojo rockstah (rockstah)
Uhn
Conakry, Lomé, Accra
International baby, I don dey go far (far)
Since I dey pekin I dey do am my way
Way I sing I go make dem girate, ye
Ẹ̀pẹ̀lẹ, I no get time for hate (no no)
I go chop life till I enta for grave (for grave, yeah)
Chale, wusai you dey go?
Abi wanna know, oya kini kin so
Me ẹ̀pẹ̀lẹ kosi, yeah yeah
Me I be chilling on a plane from Nairobi to Jozi, ah ah ah
Chale you know me
Bad since 04, make I show you my posi
Dourby, Singuila, "tu connais la story"
Still I give allah (الله) all di glory (woo)
Bring a likkle magic, when I jump pon dey
They can smell me cooking from a mile away
Always steady on my grind, there's no stopping me, ah
Me I no get time for no bad energy, -gy (ahn ah)
Omo no go try compete, oh
I go finish and complete, oh
You don know
Omo no go try compete, oh
I go finish and complete, oh
You don know
Cos me I no dey joke, ah
Drop one or two bangers, call me Kojo rockstah (rockstah)
Uhn
Conakry, Lomé, Accra
International baby, I don dey go far
(Chale)
Cos me I no dey joke, ah
Drop one or two bangers, call me Kojo rockstah (woo)

(Woo)
Dem no wan nothing from me, eh
Now dem dey all pon me
Since I dey pekin, dem wan notin from me, ah ahn
Now dem dey all pon me (till I enta for grave, yeah)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

(Yeah, yeah, yeah, yeah)
You don sabi
(Kojoba)
Yeah eh
(scatting)
(Okay, stop)
Ke ke ke ke
Enta di place, dem dey look my way
Onto di next, I no go sempe
Jekele, jekele, jekele-le ah
Ah yeah, ah yeah
24/7 I go fit chase
Way man dey work e go make man craze
Make all di gyaldem dey move their waist, baby
Oya, oya, oya
Make you listen oh
Chale
Listen well, well, well
Make we go, cos
Me I no dey joke, ah
Drop one or two bangers, call me Kojo rockstah (rockstah)
Uhn
Conakry, Lomé, Accra
International baby, I don dey go far (far)
Since I dey pekin I dey do am my way
Way I sing I go make dem girate, ye
Ẹ̀pẹ̀lẹ, I no get time for hate (no no)
I go chop life till I enta for grave (for grave, yeah)
Chale, wusai you dey go?
Abi wanna know, oya kini kin so
Me ẹ̀pẹ̀lẹ kosi, yeah yeah
Me I be chilling on a plane from Nairobi to Jozi, ah ah ah
Chale you know me
Bad since 04, make I show you my posi
Dourby, Singuila, "tu connais la story"
Still I give allah (الله) all di glory (woo)
Bring a likkle magic, when I jump pon dey
They can smell me cooking from a mile away
Always steady on my grind, there's no stopping me, ah
Me I no get time for no bad energy, -gy (ahn ah)
Omo no go try compete, oh
I go finish and complete, oh
You don know
Omo no go try compete, oh
I go finish and complete, oh
You don know
Cos me I no dey joke, ah
Drop one or two bangers, call me Kojo rockstah (rockstah)
Uhn
Conakry, Lomé, Accra
International baby, I don dey go far
(Chale)
Cos me I no dey joke, ah
Drop one or two bangers, call me Kojo rockstah (woo)
Uhn
Conakry, Lomé, Accra
International baby, I don dey go far (far)
Since I dey pekin I dey do am my way
Way I sing I go make dem girate, ye
Ẹ̀pẹ̀lẹ, I no get time for hate (no no)
I go chop life till I enta for grave (for grave, yeah)
(Woo)
Dem no wan nothing from me, eh
Now dem dey all pon me
Since I dey pekin, dem wan notin from me, ah ahn
Now dem dey all pon me (till I enta for grave, yeah)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kojo Yakpo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: KojoBa

KojoBa - JEKELE Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: KojoBa
Language: English
Length: 3:02
Written by: Kojo Yakpo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet