Kehvhin Omo Tope
The pressure for my head
Don Dey take over me too
Why did I meet you
Regrets that I met you
Life wey too simple
My ex no Dey gree
She Dey cum over me too
When she get issue
I just want to hit girl
Not that I miss you
Omo make I rewind you
I no fit Dey whine you
She was a fan of mine
But otidi Man U
See Wetin ballers Dey pass through
Btc Dey rise
Bp Dey rise
No be mouth
Client ti wise
As you can't understand
Park your load to your daddy's house
Many motivation Dey out there
Omo oro ti Gbera ke
F you and your guilty conscience
I Dey find money
Like the money wanted
Hmmm
But you really don't care
And you really wanna spend
With my full consent
The pressure go release for my head
My mama no complain
Why e be you
Otie kin morimi wu
Just look at you
Fake thing like cartoon
Everyday I Dey think think
For my motor pim pim
I no fit Dey sleep sleep
Na money I Dey reason
The pressure for my head
Don Dey take over me too
Why did I meet you
Regrets that I met you
Life wey too simple
My ex no Dey gree
She Dey cum over me too
When she get issue
I just want to hit girl
Not that I miss you
Everyday ni shorty mi pemi
Make I give her vibes like Seyi
But the vibes she go take go go far
As she Dey leave I Dey ghost her
She was playing me
Like Diego coaster
All around like a coaster
I Dey regret say I toast her
If I go review Omo na one star
Money took all space in my heart
No time for love
Ton ba lo
Iwo ma lo
Girls yapa bi one million
You go later find me come
Wetin I wan talk wey dem never talk before
Girls are bad
No be small
All of them Mon beru won
No Dey dull no Dey fhoor
Btc Dey rise
Bp Dey rise
No be mouth
Client ti wise
As you can't understand
Park your load to your daddy's house
Many motivation Dey out there
Omo oro ti Gbera ke
F you and your guilty conscience
I Dey find money
Like the money wanted
Hmmm
But you really don't care
And you really wanna spend
With my full consent
This pressure go release for my head
Really don't care
Really wanna spend
With my full consent
The pressure go release for my head.