[ Featuring Boysarie ]
You dey form say you wise
But I no get your time
Cause everything way dey happen
Them don prophecy
Cno omo ologo lawa
You can't compromise
Omo ope lori doings
Numbers no Dey lie
Ninu Benzo o
Mo gbomo meji waso o
Cre you feeling the vibe now
Emi Oganla biti paso oo
No be colo
I get craze biti salo o
Wón ti Geti wa lo
I no hear anything lenu solo makinde
No apology
Them wan famz mi oo
But them be hating on a low
Oremi mi oo
Cll the Shawdys wan Dey call on me
Wón fe la mi ooo
Owo epo Laye bani la oo
Koseni to ma le ba e sha arizo crizona
Mo fa cana
I feel light
No problems on my mind
Clhamdulahi omo ope ti japa
Isanle wa ti gbera pada