Jinjah me baby jinjah me (eh)
Get me lit baby get me lit
Amazing
Dreeqz
Girl i know you've always wanted me
So bad i know
And i've been hustling so hard to get my goals
I for like gbe e jaye foreign but ko ma s'owo (kode s'owo)
But i've been grinding steadily to get the doe (get the do)
Se'ni tio lowo lowo a tun ma le'ko o o
Won aje ko ma ye awon olobe pe awon lo leko oh oh
I say steady grinding on a low
I no do gra gra me i take am slow
Wanna secure the bag make the money flow
And i know say one day man go blow
Wanna make the doe,wanna flex the doe
Man just wanna make this doe
Wanna make the doe, wanna flex the doe o
Making money necessary
Wanna get the doe,wanna flex the doe
Man just wanna flex this doe
Wanna get the doe,wanna flex the doe o
Making money necessary
Man wanna make the rabba
Wanna make this muller
To get this rabba i say me no wan dey suffer o rara
Man wanna make the rabba
Wanna make this muller
To get this rabba i say me no wan dey suffer o rara
Peezu
Uwee
Ayah ayah eh
Making money is the majic
All am thinking right now is the money
I deh keep am on a low
Miofo feni body emi omo lile miofo feni body
Ejo elejomiogbo
If no be big bag miofo
I travel many miles for the money
No get time for the loving
All about making money
No one is Gonna get it for me
And if u see my baby tell am say I deh find money
I deh street dey mingle dey fight kongi
Wanna make the doe,wanna flex the doe
Man just wanna make this doe
Wanna make the doe, wanna flex the doe o
Making money necessary
Wanna get the doe,wanna flex the doe
Man just wanna flex this doe
Wanna get the doe,wanna flex the doe o
Making money necessary
Man wanna make the rabba
Wanna make this muller
To get this rabba i say me no wan dey suffer o rara
Man wanna make the rabba
Wanna make this muller
To get this rabba i say me no wan dey suffer o rara
Jinjah me baby Jinjah me
Get me lit baby get me lit
Dreeqz