Kodinate
Afam bu Jachi
I'm at the Mountain Top
All my goons dem are rolling up
All the girls dem are smoking up
If you wyn us you go pay
I'm at the Mountain Top
It's a road man thing
When we pull up with the magazines
No dey tell me make I hold my peace
No dey tell me make I hold my peace
Ndi ozo puru Nigeria ga bute ego
Mua no Nigeria bute nkemu
I made a vow na mga ekwechiri poverty
Ndi ocha mustulu inye mu nkemu
One man squad onye kwuru that Thing?
Boss I wan sleep onye kwuru that Thing?
Money on my mind I no dey for wynin
If na transaction make you notify me
One man squad onye kwuru that Thing?
Hustle no dey pay onye kwuru that Thing?
Two million dollars onye mara that bill?
Juo Dob C onye mara that bill
They say life na vanity
I want my own vanity
Me go dey hustle till infinity
I go make am I don't need any
Prophecy
You dey for dream I dey for reality
No joy nime ogbem
Obi ojo bukwa nkem
Ndi ogbe asalamalekun
Malekunsalaam
All these sapa days emegom anya ukwu
Ah swear mhu egoa mga ebu ya n'anya ukwu
It's your boy Dob C
O kwa general unu
Anam'elukwanu onu?
I'm at the Mountain Top
All my goons dem are rolling up
All the girls dem are smoking up
If you wyn us you go pay
I'm at the Mountain Top
It's a road man thing
When we pull up with the magazines
No dey tell me make I hold my peace
No dey tell me make I hold my peace
If I realize I'm blown
I'm gonna throw Money
On the road and scream
Cos when I first enter Eko
I only had two black tops and a Jean
And then I started my hustle
I push my work and I believed in God
Even when i doubled the hustle
This na story of ezinnwanyi son
This na story of ezinwanyi son
Omo igbo I be son of the soil
From okirika to Christian Dior
And I still believe say me I go ball
I mustu shanowole
Nobody know wetin I see
For Badore, Lanbasa
Sufferness hold me for neck
But as I rugged
I cut am my knife like isakaba Sam
Me na Eastern man
Eastern Yard man
Glock on my waist anytime I Stand
Speak in a language you nderstand
Cos where mi come from issa no man's land
Violence inna the ghetto
Me I don't show no hate it's all love
Mana burning like inferno
Grew up in a place full of guns and drugs
I'm at the Mountain Top
All my goons dem are rolling up
All the girls dem are smoking up
If you wyn us you go pay
I'm at the Mountain Top
It's a road man thing
When we pull up with the magazines
No dey tell me make I hold my peace
No dey tell me make I hold my peace