Back to Top Down To Bottom

Demitee - Kilometer Lyrics

Demitee - Kilometer Lyrics

If you give me one chance, girl I promise not to let you go no
Mad over you like Runtown, no go play you like Ronaldo oh no...
This your body girl na big problem so don't go there, don't go there
Girl you fine and beautiful like Tontolet ehn ehn...yh
This love wey I promise you, make you no go fear, make you no go fear.
Anything wey dem talk about you baby I don't care, I no send yh
Kilometer, yeah I get speedometer,
No need take Action Bitters
Anytime wey I hit her oh...
Kilometer, yeah I get speedometer,
I No need take Action Bitters
Anytime wey I hit her oh no o
Give you love wey no go waste your time, be like say you dey hypnotize
I love the way you move with you waist you whine ah ine....
Give you love wey no go waste your time, be like say you dey hypnotize
I love the way you move with you waist you whine ah ine....
Girl I go dey....
I promise not to ever runaway
And everyday, go be like Holiday
So Omo come to me let's play
Show me mercy
I no want stressing
No oppressing
Just give me blessings
Omoge say you fine and you know o
Whine your waist just dey whine am deh go

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have an Interpretation of these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

We currently do not have these lyrics in English. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

English

If you give me one chance, girl I promise not to let you go no
Mad over you like Runtown, no go play you like Ronaldo oh no...
This your body girl na big problem so don't go there, don't go there
Girl you fine and beautiful like Tontolet ehn ehn...yh
This love wey I promise you, make you no go fear, make you no go fear.
Anything wey dem talk about you baby I don't care, I no send yh
Kilometer, yeah I get speedometer,
No need take Action Bitters
Anytime wey I hit her oh...
Kilometer, yeah I get speedometer,
I No need take Action Bitters
Anytime wey I hit her oh no o
Give you love wey no go waste your time, be like say you dey hypnotize
I love the way you move with you waist you whine ah ine....
Give you love wey no go waste your time, be like say you dey hypnotize
I love the way you move with you waist you whine ah ine....
Girl I go dey....
I promise not to ever runaway
And everyday, go be like Holiday
So Omo come to me let's play
Show me mercy
I no want stressing
No oppressing
Just give me blessings
Omoge say you fine and you know o
Whine your waist just dey whine am deh go
Kilometer, yeah I get speedometer,
No need take Action Bitters
Anytime wey I hit her oh...
Kilometer, yeah I get speedometer,
I No need take Action Bitters
Anytime wey I hit her oh no o
Give you love wey no go waste your time, be like say you dey hypnotize
I love the way you move with you waist you whine ah ine....
Kilometer, yeah I get speedometer,
I No need take Action Bitters
Anytime wey I hit her oh no o
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Demitee

Demitee - Kilometer Video
(Show video at the top of the page)

Performed by: Demitee
Language: English
[Correct Info]
Tags:
No tags yet