Back to Top

Rainy Day Video (MV)




Performed By: Davy Stine
Language: English
Length: 2:20
Written by: David Frederick
[Correct Info]



Davy Stine - Rainy Day Lyrics
Official




Iee
Oou oou
Iee
Oou oou ouou
Iee
Oou oou
Iee
Oou oou ouou
I'm on my way (I'm on my up)
Workin every day no holiday (no holiday nuh)
And we pray for rainy rainy day
We wan see some rainy day
Sunny sunny sunny sunny day (sunny huh)
Everyday na still same sunny day (sunny huh)
Man we gon go way way way up
When we see some rainy days
In the game man so caught up in the game
Nor yan yeye when you nor know bout game
Everything I want I go get am self proclaim
F*ck the fame man nor need no f*cking fame
I need me money so that me go dey okay
Na Triple times man dey hustle for him pay
So put some respect on my name you hear okay
Some go call you honey when you start to count money
I know nor why but this shit dey look so funny
Jiggas be acting corny why dem dey so f*cking corny
Tell me wetin jigga nor go see for Journey
Rainy days yeah I want make e rain yeah
I dey pray for rainy days yeah
Ah dey my lane
I dey work my f*ckin way up
Man ah nor dey fear no f*ckin danger
I trust my faith baba God na e get my back yeah
Gbes dem jiggaz were nor trust my sound
Denge denge naso dem go just dey Denge
Ah nor send nobody man I don't care
Rainy days yeah I want make e rain yeah
I dey pray for rainy days yeah
Ah dey my lane
I dey work my f*ckin way up
Man ah nor dey fear no f*ckin danger
I trust my faith baba God na e get my back yeah
Gbes dem jiggaz wey nor trust my sound yeah
Denge denge naso dem go just dey Denge
Ah nor send nobody man I don't care
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Iee
Oou oou
Iee
Oou oou ouou
Iee
Oou oou
Iee
Oou oou ouou
I'm on my way (I'm on my up)
Workin every day no holiday (no holiday nuh)
And we pray for rainy rainy day
We wan see some rainy day
Sunny sunny sunny sunny day (sunny huh)
Everyday na still same sunny day (sunny huh)
Man we gon go way way way up
When we see some rainy days
In the game man so caught up in the game
Nor yan yeye when you nor know bout game
Everything I want I go get am self proclaim
F*ck the fame man nor need no f*cking fame
I need me money so that me go dey okay
Na Triple times man dey hustle for him pay
So put some respect on my name you hear okay
Some go call you honey when you start to count money
I know nor why but this shit dey look so funny
Jiggas be acting corny why dem dey so f*cking corny
Tell me wetin jigga nor go see for Journey
Rainy days yeah I want make e rain yeah
I dey pray for rainy days yeah
Ah dey my lane
I dey work my f*ckin way up
Man ah nor dey fear no f*ckin danger
I trust my faith baba God na e get my back yeah
Gbes dem jiggaz were nor trust my sound
Denge denge naso dem go just dey Denge
Ah nor send nobody man I don't care
Rainy days yeah I want make e rain yeah
I dey pray for rainy days yeah
Ah dey my lane
I dey work my f*ckin way up
Man ah nor dey fear no f*ckin danger
I trust my faith baba God na e get my back yeah
Gbes dem jiggaz wey nor trust my sound yeah
Denge denge naso dem go just dey Denge
Ah nor send nobody man I don't care
[ Correct these Lyrics ]
Writer: David Frederick
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Davy Stine

Tags:
No tags yet