Hello Aunty
Hold your phone well
Na Ojuelegba you dey
If dem jagba no talk say you enter one motor o
Na Kpalasa me I dey use o
You hear?
I dey run my race
Lowkey I dey find my pay
My gee I no dey pass my lane
Shout out to my gees wey been dey for me
One day, we go reach Yankee
Think many things but I no 'gree say
Let me keep it all in me
Let me keep it all in me
Yeah
Fool me one time shame on you
Fool me twice I no fit vex for you
Fool me three times
F*ck the peace sign
Load the Kala and let it rain on you
Fool me one time shame on you
Fool me twice I no fit vex for you
Fool me three times
F*ck the peace sign
Load the Kala and let it rain on you
Growing up momma taught me how to show love
But she also showed me how to wise up
Many people look clean but they dirty bruh
I no fit fake am I'm lucky we still had enough
Had food on the table most of the time
No be say we sabi pass all thanks to Jah
But I'm different cause I know my heart's cold
I can switch off my emotions like a Salvatore
Oh lord hear my cry when I'm on my knees
I only depend on you lord I'm begging please
I just want a better life for my family
And for myself and for all of my surest gees
Anyhow e be make we dey face am gee
One day e go set for you and me
No beef
I don't want no beef
I don't want no beef
I don't want no
I dey run my race
Lowkey I dey find my pay
My gee I no dey pass my lane
Shout out to my gees wey been dey for me
One day, we go reach Yankee
Think many things but I no 'gree say
Let me keep it all in me
Let me keep it all in me
Fool me one time shame on you
Fool me twice I no fit vex for you
Fool me three times
F*ck the peace sign
Load the Kala and let it rain on you
Fool me one time shame on you
Fool me twice I no fit vex for you
Fool me three times
F*ck the peace sign
Load the Kala and let it rain on you
If e no be God
If e no be God
If e no be God tell me where I for dey
If e no be God
If e no be God
If e no be God tell me where I for dey
It's been a long time
A long time
A long time coming