Aje
Me i don dey see myself inna bigger picture
Making more money wey pass 6 figures
Cant tell me there's no joy in my future
Na why i take a chill pill and i sip liquor
So I really know
Me i get alot of things wey i go still unleash
Bad energy wey i go still forbid
Back inna the days you show no pity for me
So i pray to my G(God) make e make me succeed
Everything that bothers i talk to mah G(God)
Base on believe me go ball normally
Poor man go rich make dem watch dema see
They say All eyes on me but i see nobody
Everything that bothers i talk to mah G(God)
Base on believe me go ball normally
Base on believe me go ball
So don't tell me what i know oo
The God me i know okin sho joro
Turn poor man to olowo
He Give joy take my sorrow
So Stop being fake gimme true love
The God me i know okin sho joro
Turn poor man to olowo
He Give joy take my sorrow
So Stop being fake gimme true love
Me i still get the believe till thy kingdom come
100 percent I'll be standing tall
The journey might be long and be looking rough
Forget the pain imma bare it all
E don tay me i know i be chosen one
So what i want imma get it all
Woni omo tio niya okin bawon degbo Eyin
Ishe logun ishe Talo so eni Ko gbe ito e mi
Kaani ishe lowo ni my papa for no dey drive napep
Sapa wa duro TIMI bimpe Baba mi loja ba le e
Omi he loju mi tinba Ranti ni moshey file si
Oro owo lobami konsepe mo Dede dileti
Sapa Duro TIMI o funmi lorun oni afi kin ye mi
Mofi crying machine bimpe emi ni Lateef ade Dimeji
So mo njama Jama fori laku Tori mofe survive
Watin dey xup for life yato sinkan tenri online
I post smiling puctures but lowkey mofe sinwin
Igbami mati Ranju kale Lati Nkan bi 3 am
Titi di early momo
And many thing dey do me ti Mio so fun Eni kankan
Cos if you call you you go decline oni daun
But I don't blame y everybody loni battle
Me i still get the believe till thy kingdom come
100 percent I'll be standing tall
The journey might be long and be looking rough
Forget the pain imma bare it all
E don tay me i know i be chosen one
So what i want imma get it all