KaitidoBoy
Cj Smart
Luyah
Your today odikwa sure
If you no get evidence nothing to offer
Mana oluwa adigo involve
My wallet they pop btc pump
If you double hustle you get double
When you see odogwu you go chop knuckle
Men they bubble no be muscle
You remember when the boy still struggle
Ajeh oh biggie God oh do am for me oh
Ajeh oh biggie God oh my hustle no go fail oh
Ajeh oh biggie God e sure for me oh
Ajeh oh biggie God oh credit alert for my azza
Obuho mmadu melu oh God did
Local boy back then kita ka ana etuzi Godwin
Ibute ike bata oha na eze etuwe nu gi a big
Legit or in legit f*ck it obukwa God did
Ima mgbe owu kulum kamtika
Nna ekpe maka nkem ji ka
Prayer bu na practical
Hustling dikwa radical
On God my main Nigga
Lesson bu my main teacher
Na e hope na Oluwa
Do nu buyem num ike maths teacher
Things I they see for life
Make me double hustle
But Oluwa adigo involve
See me they get level
Cause I know e sure for me
Nji ezelu evil
They scramble di humble to make it sometimes abuho muscle
Onye chi lotalu nna biko remember men gi
Make okogi na aka oh kwa your real nigga ga e save gi
No competition in life it depend on your circle
If you loose guard iya afu na some of them dizi evil
Your today odikwa sure
If you no get evidence nothing to offer
Mana oluwa adigo involve
My wallet they pop btc pump
If you double hustle you get double
When you see odogwu you go chop knuckle
Men they bubble no be muscle
You remember when the boy still struggle
Ajeh oh biggie God oh do am for me oh
Ajeh oh biggie God oh my hustle no go fail oh
Ajeh oh biggie God e sure for me oh
Ajeh oh biggie God oh credit alert for my azza
Ajeh oh biggie God oh do am for me oh
Ajeh oh biggie God oh my hustle no go fail oh
Ajeh oh biggie God e sure for me oh
Ajeh oh biggie God oh credit alert for my azza