I put God first and I put myself second
If no be conscience I for don jogo
Life and death is between seconds
What is status?
Real life talks wey dem no tell us
Ah yeah
Many lies we heard
Even tears we shed
Still I still face my fears
I still try my best
Then I beat my chest and I hold my breath
No matter hard it is, I'll be myself
Yes I keep quiet, and I read myself
All I want is best ahead
I've been seeking for the fame and the blessings
Wey Dey get to me
Many enemies even frenemies
Dem be telling me I can't succeed
Tryna get to me
But I gat dreams
Even if dem talk to my eyes
Been a loner guy I feel sad in my mind
And I no relent I keep faith up alive
Even in distress man I cheer up my mind
Cus life na yolo
Making the money na the koko
My life on a speed like a motor
Yes I wan Dey give I no go borrow
Cus life na yolo
Making the money na the koko
My life on a speed like a motor
Yes I wan Dey give I no go borrow
Cus life na yolo
Making the money na the koko
My life on a speed like a motor
Yes I wan Dey give I no go borrow
I've been seeking for the fame and the blessings
Wey Dey get to me
Many enemies even frenemies
Dem be telling me I can't succeed
Tryna get to me
But I gat dreams