Back to Top

ChizyJ - Friends Lyrics

ChizyJ - Friends Lyrics
Official

Ohh na oh na oh na
Fine boy wey dey sing song
Came from place nobody like us
They no believe we fit to make am
Even ones wey call u there blood
Them no go dey when u go need them
As u de gather squad call ur friends
Make u just de pray make them love u well
Na when u broke u go know real ones
Na when U realize say na family first
I no my God and I no my Father
I no friends and I no my haters
I no my fans and I no my brothers
Know the ones wey de back de fake am
I no my God and I no my Father
I no friends and I no my haters
I no my fans and I no my brothers
Know the ones wey de back de fake am
Blood of Jesus cover me
Cover me from the ones that I think I know
Oluwa cover me
Cover me from the friends I didn't even know
Blood of Jesus cover me
Cover me from the ones that I think I know
Oluwa cover me
Cover me from the friends that I think I know
I do my thing no one no my plan
Cuz na envy be the next plan
No look ur friends make u jack ur cross
Cuz them self dem still get the cross
Make u just de hustle E go sup
Even if u wake up shey food no sure
Keep up ur buckle put in work
When e go sup make u no forget the real ones
Make u just de hustle E go sup
Even if u wake up shey food no sure
Keep up ur buckle put in work
When e go sup make u no forget the real ones
Na who friend never show pepper
Na him Dey gather squad de call them him blood
Na when u broke u go know real ones
Na when U go know say family na blood

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: JOHNSON CHIBUEZE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: ChizyJ

ChizyJ - Friends Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: ChizyJ
Language: English
Length: 2:59
Written by: JOHNSON CHIBUEZE
[Correct Info]
Tags:
No tags yet