I dey where I dey find ma mulla
Inside zanga
Man I turn animal
Cuz this is a f*cking jungle, some cannibals
So me I carry Kala
Burst down turn up alarms
Shot down all carnivals
Know man gat staminal
So tell me tell me
If I no make am wetin I wan talk o
Tell me
If I no cash cheques wetin I wan proof o
No evidence
Man I work and pray
Jah lord confide in me dem nah fit dent
Dem na fit dent
Man am confidental
Dem na fit dent man
Whanted Rastafarian
Smoke up me ganja ahh
Cuz dem na fit dent man
No dem na fit dent man
Man am confidental
Dem na fit dent man
Man no be story teller
Mind have been cold no freezer ah
Light up and call ma dealer
Life e to sweet and bitter ahh
Me I no trust ma self
Tell me how I wan trust ma nigga ahh
My girl na mommy water
She say make I follow river ahh
Look at ma face face
Shay you see the red eye
Man no sleep for night
Everything sacrifice
Be like I no dey try
Wait till I get to fly
Till I get to
I dey where I dey find ma mulla
Inside zanga
Man I turn animal
Cuz this is a f*cking jungle, some cannibals
So me I carry Kala
Burst down turn up alarms
Shot down all carnivals
Know man gat staminal
So tell me tell me
If I no make am wetin I wan talk o
Tell me
If I no cash cheques wetin I wan proof o
No evidence
Man I work and pray
Jah lord confide in me dem nah fit dent
Dem na fit dent
Man am confidental
Dem na fit dent man
Whanted Rastafarian
Smoke up me ganja ahh
Cuz dem na fit dent man
No dem na fit dent man
Man am confidental
Dem na fit dent man