Back to Top

Cee Shine - Hustle Lyrics

Cee Shine - Hustle Lyrics
Official

Life is a jungle, omo gonna be strong, o make you no go fumble
Omo
Ogbeni, do what you can do, even if nah candle
The little light of mine, I'ma make it shine
Waiting I go tell mumcy, if I no make am for here
Kini ma sofu mumcy, if I no make am for here
That's why I go hustle like werey, omo I deh hustle like werey
Them say I dey mad o ko si ere
As long as say owo mi pe pe
Omo I dey hustle like werey
Some deh smile, some deh frown, omo life no balance eh
This life no balance eh, omo deh life no balance eh
Some deh dance, some deh hate, this kind thing wey man deh face
If it to make man dey craze
I just dey do my thing my way, I know deh like to force
Say deh want to run my race, then go pass bus stop
Shebi na that same boy,I dey shine non stop
Now dem deh wonder why me a blow, ah deh pass gun shot

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Life is a jungle, omo gonna be strong, o make you no go fumble
Omo
Ogbeni, do what you can do, even if nah candle
The little light of mine, I'ma make it shine
Waiting I go tell mumcy, if I no make am for here
Kini ma sofu mumcy, if I no make am for here
That's why I go hustle like werey, omo I deh hustle like werey
Them say I dey mad o ko si ere
As long as say owo mi pe pe
Omo I dey hustle like werey
Some deh smile, some deh frown, omo life no balance eh
This life no balance eh, omo deh life no balance eh
Some deh dance, some deh hate, this kind thing wey man deh face
If it to make man dey craze
I just dey do my thing my way, I know deh like to force
Say deh want to run my race, then go pass bus stop
Shebi na that same boy,I dey shine non stop
Now dem deh wonder why me a blow, ah deh pass gun shot
Waiting I go tell mumcy, if I no make am for here
Kini ma sofu mumcy, if I no make am for here
That's why I go hustle like werey, omo I deh hustle like werey
Them say I dey mad o ko si ere
As long as say owo mi pe pe
Omo I dey hustle like werey
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mbafotu Somkele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Cee Shine

Cee Shine - Hustle Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Cee Shine
Language: English
Length: 2:41
Written by: Mbafotu Somkele
[Correct Info]
Tags:
No tags yet