Back to Top

Cee Shine - Comfort Lyrics



Cee Shine - Comfort Lyrics




To make am na grace, no be by work

Oya tell sisi comfort

Men mount for my domot
If you no dey dance, make you comot
Go tell Mr. Thomas
Come see how e dey hot
E no concern you, e no concern
E no concern you, e no concern

How I live my life, e no concern
How I spend my money, e no concern
I want to live my life with you

Spending my last card o
Anything I go buy you o
Take my baby to Dubai o

I don't like anything wey dey nyem nsogbu
Make i drink palm wine
Make i dance skelewu
With my odoyewu
With my odoyewu
Alert wole biti tan tan
Shana wole biti tan tan
Oya gbe omo wole biti tan tan
Ki owo wole biti tan tan

We gon get it
All of my niggas gon get it


Say no time, fi no stress
You get it
Confirm

Money deh for the rubber band
No be by might
Borrow pusher for don make am
Why you want kill yourself

You no get the money
But some get food but they cannot eat
You get food and you can still eat
Oya sope o

Sope
Alert wole biti tan tan
Shana wole biti tan tan
Oya gbe omo wole biti tan tan
Ki owo wole biti tan tan

E no concern you, e no concern
E no concern you, e no concern


How I live my life, e no concern
How I spend my money, e no concern
I want to live my life with you

Spending my last card o
Anything I go buy you o
Take my baby to Dubai o

I don't like anything wey dey nyem nsogbu
Make i drink palm wine
Make i dance skelewu
With my odoyewu
With my odoyewu

They don know
Shine baby o
It's STG
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

To make am na grace, no be by work

Oya tell sisi comfort

Men mount for my domot
If you no dey dance, make you comot
Go tell Mr. Thomas
Come see how e dey hot
E no concern you, e no concern
E no concern you, e no concern

How I live my life, e no concern
How I spend my money, e no concern
I want to live my life with you

Spending my last card o
Anything I go buy you o
Take my baby to Dubai o

I don't like anything wey dey nyem nsogbu
Make i drink palm wine
Make i dance skelewu
With my odoyewu
With my odoyewu
Alert wole biti tan tan
Shana wole biti tan tan
Oya gbe omo wole biti tan tan
Ki owo wole biti tan tan

We gon get it
All of my niggas gon get it


Say no time, fi no stress
You get it
Confirm

Money deh for the rubber band
No be by might
Borrow pusher for don make am
Why you want kill yourself

You no get the money
But some get food but they cannot eat
You get food and you can still eat
Oya sope o

Sope
Alert wole biti tan tan
Shana wole biti tan tan
Oya gbe omo wole biti tan tan
Ki owo wole biti tan tan

E no concern you, e no concern
E no concern you, e no concern


How I live my life, e no concern
How I spend my money, e no concern
I want to live my life with you

Spending my last card o
Anything I go buy you o
Take my baby to Dubai o

I don't like anything wey dey nyem nsogbu
Make i drink palm wine
Make i dance skelewu
With my odoyewu
With my odoyewu

They don know
Shine baby o
It's STG
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mbafotu Somkele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Cee Shine



Cee Shine - Comfort Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Cee Shine
Language: English
Length: 2:49
Written by: Mbafotu Somkele
[Correct Info]
Tags:
No tags yet