Back to Top

Cazulee - The Way [Remix] Lyrics



Cazulee - The Way [Remix] Lyrics




[ Featuring T.I BLAZE ]

Cazulee, ahh
Ti blaze
Ah-eh, aah-eh
Ahn-aah-ehh-hee
Uh-yee-uh-ah
Ee-hh
I want be the son wey go make mama proud
But after the school n- gat no job
Na why you see many n- they do f-
Because they believe that's only weapon
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make he no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na waiting I gain
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion
I park all my things on my nylon
Have been say make by-gone be by-gone

Igba Sapa mumi ni mo faraya

I comot for hood kinma talaka

Make man piking no go de faraya

Say daddy why you no make this gwalala

When your mate de work say you lon sun oo

Toun ban gbo re koja korimi masun oo

Make nobody carry my title, I carry my cross

I fought for my life all alone

All my life all alone

Strive and live on coded

Stakraba stay loaded

Koseyanmbe mawobe

My brother stay guided
Money no be everything oo

All my life all alone
Strive and live on coded
Strive and live on coded

My brother stay guided,
Money no be everything oo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Cazulee, ahh
Ti blaze
Ah-eh, aah-eh
Ahn-aah-ehh-hee
Uh-yee-uh-ah
Ee-hh
I want be the son wey go make mama proud
But after the school n- gat no job
Na why you see many n- they do f-
Because they believe that's only weapon
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make he no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na waiting I gain
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion
I park all my things on my nylon
Have been say make by-gone be by-gone

Igba Sapa mumi ni mo faraya

I comot for hood kinma talaka

Make man piking no go de faraya

Say daddy why you no make this gwalala

When your mate de work say you lon sun oo

Toun ban gbo re koja korimi masun oo

Make nobody carry my title, I carry my cross

I fought for my life all alone

All my life all alone

Strive and live on coded

Stakraba stay loaded

Koseyanmbe mawobe

My brother stay guided
Money no be everything oo

All my life all alone
Strive and live on coded
Strive and live on coded

My brother stay guided,
Money no be everything oo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: MOSES MATTHEW
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Cazulee



Cazulee - The Way [Remix] Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Cazulee
Featuring: T.I BLAZE
Language: English
Length: 3:32
Written by: MOSES MATTHEW
[Correct Info]
Tags:
No tags yet