Back to Top Down To Bottom

BoyMyle - RESUME Lyrics



BoyMyle - RESUME Lyrics
Official




My gee paste me resume
Cus na Facebook man dey sha
Me no dey reason nobody cus na money be my problem sha
Even for bad days na me know how I dey call my Jah
Aya mio ja
I know dem go burst my jam
But you know say money matter
Omo me I wan reach top
All my guys and dem wan link up
See receipt for my own inbox
Ti omope ti gba round figure
Jaho Jaho
Ero Oja Jalolo Jalolo
Omo me I must to pawo
Alhaji Kano
Shemi mi lowo
Moma dawo
Qul allahu fun awon toti ku
Back to sender fun awon ton shepe
Boys been grinding 247
Some people no dey happy day we dey okay
What is yours will be yours
What is mine will be mine
Wetin we dey see sometimes
Omo I go come come online
Shishe gbowo
Family gats to survive
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have an Interpretation of these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

We currently do not have these lyrics in English. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

English

My gee paste me resume
Cus na Facebook man dey sha
Me no dey reason nobody cus na money be my problem sha
Even for bad days na me know how I dey call my Jah
Aya mio ja
I know dem go burst my jam
But you know say money matter
Omo me I wan reach top
All my guys and dem wan link up
See receipt for my own inbox
Ti omope ti gba round figure
Jaho Jaho
Ero Oja Jalolo Jalolo
Omo me I must to pawo
Alhaji Kano
Shemi mi lowo
Moma dawo
Qul allahu fun awon toti ku
Back to sender fun awon ton shepe
Boys been grinding 247
Some people no dey happy day we dey okay
What is yours will be yours
What is mine will be mine
Wetin we dey see sometimes
Omo I go come come online
Shishe gbowo
Family gats to survive
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ismail Jimoh
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BoyMyle



BoyMyle - RESUME Video
(Show video at the top of the page)


Performed by: BoyMyle
Language: English
Length: 2:16
Written by: Ismail Jimoh
[Correct Info]
Tags:
No tags yet