I no wan kolo oh
Heavenly Father hear my cry
As I dey run me I no wan kpain
As I dey try, try dey try survive
For this race me I no wan die
Baba gbo Adura mi
Come be my peace, gimme victory
Baba wa funmi peace of mind
Come be my guide I no wan kolo o
Jah, Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide
Jah Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide
Jah Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide
Jah Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide
Baba bami shey baba gbotemi
I no wan fall, mio fe jabo
Many many things wey I no fit talk
If I wan fall baba lift me up
As I Dey run my race Baba help me stay in lane o
Make I no go fall Make I no fall for disgrace o
As I Dey run my race Baba I no wan delay o
Come be my guide I no wan kolo o
Jah Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide
Jah Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide
Jah Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide
Jah Jah I no wan kolo o
Jah Jah Come be my guide