Sickmix
(Eyy na na na na
Eyy na na eyy
Nay nay na na eyy
Nay na na)
Ahnnnn
No pressure (no pressure)
My nigga no tension (no tension)
High steeze composure (100)
Two kele for my leisure
It's my pleasure
Jekin gbese lekan kan
Ore to oluwa ti se
My nigga mio le shalaye rara
Happiness is free
No dey dull padi
Ahn ma jaiye mi titi
Before rest in peace
Onorr
Happiness is free
No dey dull padi
Ahn ma jaiye mi titi
Before rest in peace
Let's cheers up
When nobody ginger me
I go ginger myself (ginger myself)
There's no Hennessy aswear
We go order Martel
How tomorrow go be
Omo no one can tell
Aswear make I ginger myself
Make I ginger myself
Awe , kawe
Na wetin wey mama said
But mio mowe na my hustle
Me I carry for my head
Making money I love money
Only money make me horny
I'm sorry
If no be money make you no call me
(ma pe mi )
No pressure (no pressure)
My nigga no tension (no tension)
High steeze composure (100)
Two kele for my leisure
It's my pleasure
Jekin gbese lekan kan
Ore to oluwa ti se
My nigga mio le shalaye rara
Happiness is free
No dey dull padi
Ahn ma jaiye mi titi
Before rest in peace
Onorr
Happiness is free
No dey dull padi
Ahn ma jaiye mi titi
Before rest in peace
Let's cheers up
When nobody ginger me
I go ginger myself (ginger myself)
There's no Hennessy aswear
We go order Martel
How tomorrow go be
Omo no one can tell
Aswear make I ginger myself
Make I ginger myself
Eyy na na eyy
Nay nay na na eyy
Nay na na
Ahnnn
Eyy-ah
Hum-na-na-nay-na-ah
Eyy-eyy
Hum-na-na-nay-na-na-na
Nay-nay-na
Eyy na na eyy
Nay nay na na eyy
Nay na na
Ahnnn
BANSKA