Back to Top

Fall Video (MV)




Performed By: Waveboy
Language: English
Length: 3:09
Written by: Dipeolu Daniel




Waveboy - Fall Lyrics




Shey nah meeee cause am
It's jahreign
Yeah
Waveboyoshey
Amdwaviest

Omoni omolomoyen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But money no dey
Lobanikinsunsunsun

Omoni omo lomoyeen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But as money no dey
Loba no kinsunsunsun

Now u Don dey hang my call
To pick another
Yeh Who dey call oh
You go say nah brother yeeh
Shoda Shoda
U dey gimme Lamba baby oh
Nah me dey fetch for you
But ur tanker dey leak water for brother
Why u put me for Reserve oh
Is this what I deserve oh
Is this the love you promised me
Girl why you doing this to me

If my vibe no dey shark u again
Make I know make I know
Girl is it a Yes or No
Cos u know my love is true
Now u take me for a fool

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do
What have I done
Why cut me liver oh liver

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do, what have I done
Why cut me liver oh liver

Don't let it fall don't let it fall
Don't let it fall don't let it fall
Girl u know it ain't my fault
It ain't my fault
That I don't have much oh don't have much oh
Am just an hustler hustler
Girl I've been trying I been trying
Soon I'll be popular popular
And I'll get this money

Omoni omo lomoyeen omoyen
Mofe gbe mofe gbelole gansee
I love her gansee
But money no dey
Loba no kin sunsunsun

Omoni omo lomoyeen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But money no dey
Loba ni kin sunsunsun

Maiiloo baby maiiloo
Why u won go y u won go
I love u gansee hmm madmonsel
I no fit tell you lie tell u lie
Never ever leave my side
Girl I want u all my life
I don't wanna see nobody wit youu
I dey jealous

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do what have I done
Why cut me liver oh liver

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do, what have I done
Why cut me liver oh liver

Don't let it fall don't let it fall
Don't let it fall don't let it fall
Girl u know it ain't my fault
It ain't my fault
That I don't have much oh don't have much oh
Am just an hustler hustler
Girl I've been trying I been trying
Soon I'll be popular popular
And I'll get this money

It's jahreign
Moma Mokini Mokini
Mosianmona

Omoni omolomoyen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But money no dey
Lobanikinsunsunsun
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Shey nah meeee cause am
It's jahreign
Yeah
Waveboyoshey
Amdwaviest

Omoni omolomoyen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But money no dey
Lobanikinsunsunsun

Omoni omo lomoyeen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But as money no dey
Loba no kinsunsunsun

Now u Don dey hang my call
To pick another
Yeh Who dey call oh
You go say nah brother yeeh
Shoda Shoda
U dey gimme Lamba baby oh
Nah me dey fetch for you
But ur tanker dey leak water for brother
Why u put me for Reserve oh
Is this what I deserve oh
Is this the love you promised me
Girl why you doing this to me

If my vibe no dey shark u again
Make I know make I know
Girl is it a Yes or No
Cos u know my love is true
Now u take me for a fool

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do
What have I done
Why cut me liver oh liver

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do, what have I done
Why cut me liver oh liver

Don't let it fall don't let it fall
Don't let it fall don't let it fall
Girl u know it ain't my fault
It ain't my fault
That I don't have much oh don't have much oh
Am just an hustler hustler
Girl I've been trying I been trying
Soon I'll be popular popular
And I'll get this money

Omoni omo lomoyeen omoyen
Mofe gbe mofe gbelole gansee
I love her gansee
But money no dey
Loba no kin sunsunsun

Omoni omo lomoyeen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But money no dey
Loba ni kin sunsunsun

Maiiloo baby maiiloo
Why u won go y u won go
I love u gansee hmm madmonsel
I no fit tell you lie tell u lie
Never ever leave my side
Girl I want u all my life
I don't wanna see nobody wit youu
I dey jealous

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do what have I done
Why cut me liver oh liver

Shey nah meeee cause am cause am
Abi nah money cause am cause am
Wetin I do, what have I done
Why cut me liver oh liver

Don't let it fall don't let it fall
Don't let it fall don't let it fall
Girl u know it ain't my fault
It ain't my fault
That I don't have much oh don't have much oh
Am just an hustler hustler
Girl I've been trying I been trying
Soon I'll be popular popular
And I'll get this money

It's jahreign
Moma Mokini Mokini
Mosianmona

Omoni omolomoyen omoyen
I love her I love her gansee gansee
She talk sey she love me too
But money no dey
Lobanikinsunsunsun
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Dipeolu Daniel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Waveboy

Tags:
No tags yet