Back to Top

New Cat Video (MV)

Performed By: Shallipopi
From Album: Shakespopi
Genre(s): Afrobeats
Language: Yoruba
Length: 2:02
Written by: Prince Agada, Crown Osamede Uzama
Released: April 18th, 2024
Year: 2024

Shallipopi - New Cat Lyrics
Official

Clear road no go dey
Na your presido dey come
They call me Shallipopi (say, say, say)
Yo, X
Ki-

You dey observe level wey dey sup (eh)
Hold thing cannot take again, say (confirm)
E just dey break again (say)
Movement just dey start again (clear)
Monkey catch banana no mean say e go dance for long (no go dey)
New cat in the building, I just dey come on board (eh)

I dey on board no mean say I no go last for long (wahala)
I forgot to mention
That my medulla oblongata just dey tension (wahala, say)
I dey on board, me sef go last for long
I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (clear)

Did I mention (eh) that you keep on calling me?
Focus, but Tinubu dey funny me (no go dey)
Dem dey worry me (say)
Can't afford me (eh)
Now suddenly they dey attack only me, wait! (confirm)
Gbemi nau, you no go see my tip in
Now she putting my dick for her pimpim (clear)
You know the drilling, you know the feeling (eh)
Wetin man go do, girl, no fit

You dey observe level wey dey sup (eh)
Hold thing cannot take again (confirm)
E just dey break again (clear)
Movement just dey start again

New cat in the building, I just dey come on board (wahala)

I dey on board no mean say I no go last for long
I forgot to mention
That my medulla oblongata just dey tension (say, say, say)
I dey on board, me sef go last for long (eh)
(no go dey) I forgot to mention
That my medulla oblongata just dey tension (say)

Yo, X
Ki-
Ki, giddem
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

You're observing the level that's happening
Holding on, can't take it anymore
The industry is breaking again, movement is starting again
Monkey caught a banana
It's not like he's going to dance for anyone

Look at the big vibe, it's just coming, girl
Me balling doesn't mean I won't last long
I'm feeling the pressure, my medulla oblongata is tense
I'm on my grind; I'll last long
I forgot the next short and my medulla oblongata is feeling the pressure
They say I mentioned you keep calling, but Tinubu is making me laugh
Just worrying me, can't afford me
Now suddenly they're only attacking me, hey
Gbemi, now you won't see my money
Now she put my stuff right here, looking fine
You know the drill, you know the feeling

Sharp level that's rising
Nothing can hold me back now

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Yoruba

English

Writer: Prince Agada, Crown Osamede Uzama
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Shallipopi

Tags:
No tags yet