Where the girl dem Dey
Musicalo oooooo no
Girl you day catch my attention
You day make my body vibrate
And na you day give me tension
I want to knack this kele
You love me I love you too
You need me girl i need you too
Your body sweet like a foreign stew
Me go handle all your bills
Oya Sade
Moreti the good memories oh my baby
Anywhere wey you day
I fit travel far and wide for you my bae
Oya for you my baby
Oya Sade Sade
Moreti the good memories oh my baby
Anywhere wey you day were u day now
I fit travel far and wide for you my bae
Oya for you my baby
My baby oooh my baby oooh
Can i let her know i get the money oo
I go day show I go day show
Whenever you call i ready for ur door aah
Girl this your love day make me kolo
Girl you are the one
That I have been waiting
And am wishing
For this your love on a daily
Oh my baaaaeeee
I they like make you day for where i day
Every Friday night nowadays
Ojuju mo ra my Sade
Jide mu na aka kanyi jebe oo
My baby ooh my baby ooh
You are the one i know
No one else i know
My baby ooh my baby ooh
You are the one i know
No one else i know
Girl you day catch my attention
You day make my body vibrate
Girl na you day give me tension
I want to knack this kele
You love me I love you too
You need me girl i need you too
Your body sweet like a foreign stew
Me go handle all your bills
Oya Sade Sade eeee
Moreti the good memories oh my baby
Anywhere way you day were u day na
I fit travel far and wide for you my bae
Oya for you my baby
Oya sade ooooaaahhh
Moreti the good memories oh my baby
Anywhere way you day oooooo
I go travel far and wide for you my bae
Oya for you my baby