Yeah
Oshamo
A lot men
A lot dey happen men
The ones wey you fit talk
And the ones wey you no fit talk
Weird
One
Men I no fit wait, for that celebration
That we made it when nobody even anticipate us
Mix the hennessy and enemies bad combination
Toasting to the good life, we suffer nobi inside station
Woro mi pin
Woro pe mi o le make e
So many challenges, mi o ni choice
Mo ma face e
Dreams mi jinau si mi, why timo ni chase e
If God is the only way, why timo ni praise e
No believe wetin dem dey talk nigga stand tall
Focus on your grind, no even think about shortcut
You go fall so many times
But you gotta stand up
Cause if you no stand na your body others go dey step on
Dem go leave you there like say, you bi dead body
Na then you go know say people wicked, trust nobody
Niggas making money men, this shit is not funny
I gotta grind too
Now am upcoming
Bless up, I pray to God bless us
You dey with lastcard no guarantee say you go check up
When dem day sleep men, me I day up
If dem tell you say e easy omo na setup
I feel down when nobody to support me
You no day support then, you day oppose me
Dis-encouragement no day helpful
Pray for me instead I will be grateful
My mama want make I go school but where the school fees
If to say I sabi book I for don manage win scholarship
Make my mama proud
Then go to school free
I wasn't born for that I wish my mama could see
I was weigh down, by their nasty comment
Welcome the new me, can you smell the fragrance
They said it's impossible for me to make it possible
But I look up to God, cause with him all is possible
Made a lot of mistakes, that put my blessings instake
Made the same mistake I couldn't learn from my mistakes
When I drop the mixtape, I made the same mistake
Never giving up, so I gotta make a remake
To be truthful my niggas, Una day fumble
No need for long story o cause Una boy still day humble
Una suppose to day encourage when others discriminate me
To bad say now wey I never blow, una no day anticipate me
Yeah
I pray for God's blessings everyday
I pray make all hustler hustle no be in vain
Hustler hustle hard, one day e go pay
True words when the say, no pain no gain
No pain, No gain
No pain, No gain
No pain, No gain
You know as e day be na
You go fall, you go rise
Nobi today
Man gotta do what he gotta do
All day
Don't f*ck with the energy man
We keep pushing
Harder