Ikebe supa wey you carry, I can't believe that it's just for me
All for me o
Don't let them tell you that you are not good enough, you are a queen baby o
My lady ooo
Oh my, oh my, oh my
She's all mine
All mine, all mine
My woman
My woman
Oh my, oh my, oh my
She's all mine
All mine, all mine
My woman
My woman
She's fresh (like bread agege)
E dey make other girls vex
Omope no dey send
Yet she's bless
I say sorry to your ex
Man just lost a gem
Cause your type so rare
Mi o riru omo yi ri o
Wetin she do me, mi o mo boshe shey mi o o
The way she just dey move I fit to spend all of my pounds and my sterling oo
My sterling o
Ikebe supa wey you carry, I can't believe that it's just for me
All for me o
Don't let them tell you that you are not good enough, you are a queen baby o
My lady ooo
Oh my, oh my, oh my
She's all mine
All mine, all mine
My woman
My woman
Oh my, oh my, oh my
She's all mine
All mine, all mine
My woman
My woman
Loving you is importanter
How I love you e no matter
Any season or any weather
Baby this song nah my letter
Eli makaburi (Eh eh)
Turn me to your mumu your saburi ah
Baby joor shanumi
Ikan to gbe seyin jo shanu
Kama degepo, kama popone
Gbekan si kan, till the morning
Day and night yeah she dey call me
Everyday yeah I know she want me
Kama popone, kama degepo
Gbekan si kan, till the morning
Day and night yeah she dey call me
Everyday yeah I know she want me
Ikebe supa wey you carry, I can't believe that it's just for me
All for me o
Don't let them tell you that you are not good enough, you are a queen baby o
My lady ooo
Oh my, oh my, oh my
She's all mine
All mine, all mine
My woman
My woman
Oh my, oh my, oh my
She's all mine
All mine, all mine
My woman
My woman
Ikebe Supa
Just for me o