Ah ah
O De Pada
Baby kuku coolu down
Oya kulu coolu down
Jeka coolu coolu down
Thermo coolu coolu down
Anything I do dem go talk say na over do
You go Dey your own dem go just Dey find trouble oh
See my life omoh na one, no be double
I no sing zazuu me I no be portable oh
Oya coolu , coolu down
Jeka bere, Jeka bounce
This your body, cool me down
Oya bere, Jeko bounce
16 puff I don dey hot
Just Dey go I no dey rush
Dey play , I no dey dull
Idan gan gan e no Dey bother
Ah Åh ah
Jerry ti gbemidebe
Ah Åh ah
Boy Dey ball no record label
Call Suliyat make e come and gbe body
Boys on colo dem no Dey hear anything oh
Bye bye to sorrow, we no Dey sorrowful
Woto woto for body for person wey fumble
Biggie body jeko bounce
To melody jeko bounce
Bring it to me, tear leather
Make I fire , fireman
Baby Jowo sha do normal
Make i pound you like poundo yam
Drink you down like bottle water, make I shawa your shawarma
Make I jaggy your jagilover, Gum body like yemi my lover
Dribble you like maradona, Danny fresh jo dakun fire
16 puff I don dey hot
Just Dey go I no dey rush
Dey play , I no dey dull
Idan gan gan e no Dey bother
Ah Åh ah
Jerry ti gbemidebe
Ah Åh ah
Boy Dey ball no record label
Ah mo fo ti
I'm not calling for nothing
You know that I'm not a kid
Though it's though and we Dey see Ah ah
I Dey my lane, things Dey sweet like sugar cane
Girl I'm real I no Dey fake, you can trust me I no Dey play
16 puff I don dey hot
Just Dey go I no dey rush
Dey play , I no dey dull
Idan gan gan e no Dey bother
Ah Åh ah
Jerry ti gbemidebe
Ah Åh ah
Boy Dey ball no record label
16 puff I don dey hot
Just Dey go I no dey rush
Dey play , I no dey dull
Idan gan gan e no Dey bother
Ah Åh ah
Jerry ti gbemidebe
Ah Åh ah
Boy Dey ball no record label